Falz X Flavour X ODUMODUBLVCK / NDI IKE
Details
Artist: Falz X Flavour X ODUMODUBLVCK
Song title: NDI IKE
File type: Mp3 audio
info@naijatracks.com
Lyrics: Falz X Flavour X ODUMODUBLVCK - NDI IKE
Ayeee ife emebe go (oyolima) The biggest fish e don show (Okunrin meta, who want dey check am?) Everywhere e don choke (jagunlabi elemi mesan) Obodo edelu obodo edelu jim jim (odelu) Ayeee ife emebe go Ndi ike ndi ike nwe obodo Ndi ike ndi ike ji obodo o oh Obodo edelu obodo edelu jim jim Ayeee anyi aputa go Falz Nwata ana ayo eze Otukwulu ani na afocha eze Ifum na Igbo kpom dede Nkwobi with excess pepper Come see my palace and go tell your father Say man no be servant again You wey you japa with all of my karat You think say you no go still pay Nigerian nightmare, Stylebender See the swagger wey I carry enter Show fresh but I carry mental Fuck with my family bad temper! Large entrance Check out the fat pendant Solape call me the bartender Big spending, won o le hold wa White Abada, Omo Yoruba Check e Chrous - Flavour Ndi ike ndi ike nwe obodo Ndi ike ndi ike ji obodo o oh Obodo edelu obodo edelu jim jim Ayeee anyi aputa go Ndi ike ndi ike nwe obodo Ndi ike ndi ike ji obodo o oh Obodo edelu obodo edelu jim jim Ayeee anyi aputa go ODUMODUBLVCK On COLOS We run am Falana, ijele The popori too much She open toros She gimme ikebe I lock am tokoz Fly am to Bordeaux OBODOYINBO Give am paroles How many chikalas I been dey with Oginika carry my virginity I go still give am rabbas Give am belle Give am assurance Money (what) Na surplus (plus) The swagger (soft) Bogus (ehn) Your army (dead) We porous Whip out kala Load am Pull up Pull up Ndi ike ndi ike nwe obodo Ndi ike ndi ike ji obodo o oh Obodo edelu obodo edelu jim jim Ayeee anyi aputa go Ndi ike ndi ike nwe obodo Ndi ike ndi ike ji obodo o oh Obodo edelu obodo edelu jim jim Ayeee anyi aputa go