Details


Artist: JayTime

Song title: Come To Me

File type: Mp3 audio

info@naijatracks.com

Share on:

Follow us:

Lyrics: JayTime - Come To Me

Come give it to man
Man get power
Mi say boyaka boyaka
Man gety stamina
Ah give it man
Black man with man power
Mi say boyaka boyaka
Man gety stamina

Come give it to man
Man get power
Mi say boyaka boyaka
Man gety stamina
Ah give it man
Black man with man power
Mi say boyaka boyaka
Man gety stamina

I be Africa man original
I be Africa man original
I be Africa man original
I be Africa man original
I be Africa man original
I be Africa man original
I be Africa man original
I be Africa man original

Come to me my lady
My African African lady
We africans are beautiful people
Talk to me my lady
My African African lady
We africans are beautiful people

Real african man never forget his grass root
The blacker the berry the sweeter the juice
Omo pupa sweetie tomato with dem juice
I love you I love you wetin be excuse
Shakara shakara but you done dey seduce
I need you I need baby be by force
Man get the sauce, man get the vibes
Baby go down don't be confused



Come give it to man
Man get power
Mi say boyaka boyaka
Man gety stamina
Ah give it man
Black man with man power
Mi say boyaka boyaka
Man gety stamina

Come give it to man
Man get power
Mi say boyaka boyaka
Man gety stamina
Ah give it man
Black man with man power
Mi say boyaka boyaka
Man gety stamina

I be Africa man original
I be Africa man original
I be Africa man original
I be Africa man original
I be Africa man original
I be Africa man original
I be Africa man original
I be Africa man original

Come to me my lady
My African African lady
We africans are beautiful people
Talk to me my lady
My African African lady
We africans are beautiful people

African man marry one wife
Him tradition tell say na 2 wife
Him religion tell em say na 3 wife
Na so na so e marry 4 wives
Them no de tell small pikin make e no put hand for fire
Baby fire de fire de go
See your body inspire admire
De fire de fire de go
woooooooooooooow



Copyright © 2024 NaijaTracks. All rights reserved. Ver. 3 Best, Simple & Quick