Details


Artist: Manifest

Song title: Tomorrow Ft. Burna Boy

File type: Mp3 audio

info@naijatracks.com

Share on:

Follow us:

Lyrics: Manifest - Tomorrow Ft. Burna Boy

[Hook: Burna Boy]
Ah, ah, ah, ah
Tomorrow no dey promised to nobody
So today I go love you like sey tomorrow no dey
'Cause tomorrow no dey promised to nobody
So today i go love you like say
Like say tomorrow no dey-ey-ey-ey!
Like say tomorrow no dey
Like say tomorrow no dey
Like say tomorrow no dey-ey-ey-ey!
Like say tomorrow no-
Like say tomorrow no dey

[Verse 1: M.anifest]
You want a Mr. Right, I'm Mr. Right now
I can turn a tear into a bright smile
Damn what a year
How many fights now?
Still your loving be my vice, how
I do you wrong, shit show
Yeah I know, sorry though
Mek I tell you what I think of often
I don't deserve all your awesome
But truthfully, truthfully, I been on a misery binge
This misery will not rinse, it rather repeats
Now my heart dey beat off-beat
Insomnia, man no dey sleep, man no dey sleep
I think about you on the daily
How I found myself in a maze, it amazed me
Be like, me den you be what dem want be like
Simple ABC for your delight, mmm, sake off...

[Hook: Burna Boy]
Tomorrow no dey promised to nobody
So today I go love you like sey
Like sey tomorrow no dey-ey-ey-ey!
Like sey tomorrow no dey
Like sey tomorrow no dey
Like sey tomorrow no-

[Verse 2: M.anifest]
Dey for you like you dey for me
Whisper in the wind with the sweetest melody
World full of sin and I know say you dey 'gree
Set sail, let it breeze, make love on the seas
I know say yestee, I was really on some bullshit
Today be today, love loaded with a full clip
Captured on cam, I really need it
If tomorrow never comes, at least we did
Do the most and be reckless
Palm wine for lunch and dinner for breakfast
Abi we no dey care, carefree all in excess
Alive in the moment like we never had exes
You turn me on
You make me strong
You're a perfect song, sweet sing-a-long
There no be any other place where you belong
Sundown to sun up we loving on

[Bridge: Burna Boy]
Thank God Inna de morning
Thank Jehovah for your loving
I don't know if I deserve you
All I know is that I no go die young
Everyday you say 'Baby'
That it's dark in my head
Like I'm walking on water
In my size 12 Jordans
And in the middle of the ocean
Cause everytime you give me lovin'

[Hook: Burna Boy]
'Cause tomorrow no dey promised to nobody
So today me I go love you like say tomorrow no dey
'Cause tomorrow no dey promised to nobody
So today I go love you like say
Like say tomorrow no dey-ey-ey-ey!
Like say tomorrow no dey
Like say tomorrow no dey
Like say tomorrow no dey-ey-ey-ey!
Copyright © 2024 NaijaTracks. All rights reserved. Ver. 3 Best, Simple & Quick