Details


Artist: Laycon

Song title: Senseless

File type: Mp3 audio

info@naijatracks.com

Share on:

Follow us:

Lyrics: Laycon - Senseless

Ayy
It's Conny Sir
Finito (Finito)

Show you where the money dey, hmm
My own location is the way, hmm
Party all night do it everyday, hmm
'Cause everyday is a holiday
See I don't like stress, make everybody know
I know fresh boys wey go make the party blow
I know fine girls wey go rock your body so
Omo, we wan flex, DJ carry go
Go Conny, it's your birthday (it's your birthday)
Where the girls dey?
Dem dey where the men dey ('em dey where the men dey)
Where the men dey?
They dey for Mende (they dey for Mende)
Pop anythin', bills on me

'Cause money dey
Girls dey
Shayo dey
Flex dey
Money dey
Girls dey
Shayo dey
Flex dey

Listen
This party is senseless (senseless)
Don't come here with your senses (senses)
This party is senseless (senseless)
Don't leave home with your senses (senses)
This party is senseless (senseless)
Don't come here with your senses (senses)
This party is senseless (senseless)
This party is senseless (senseless)

Show you where the money dey, hmm
My new location is the money way, hmm
Party all night do it everyday, hmm
'Cause everyday is a holiday (senseless)
I tell you say I no dey really drink again (senseless)
Two glasses, now I don dey go astray (senseless)
Different mixtures, now I no dey see again (senseless)
Greener pastures, let her body lead the way (senseless)
I dey see two girls to one guy, (senseless)
What a nice ratio
Only me five girls, shey na one man show (senseless)
When you come to my party, you go chop bellefull (senseless)
Everythin' come in two's, takeaway (senseless)
'Cause money dey
Girls dey
Shayo dey
Flex dey
Money dey
Girls dey
Shayo dey
Flex dey

Listen
This party is senseless (senseless)
Don't come here with your senses (senses)
This party is senseless (senseless)
Don't leave home with your senses, ayy (senses)
This party is senseless (senseless)
Don't come here with your senses (senses)
This party is senseless (senseless)
This party is senseless (senseless)

This party is senseless (senseless)
Don't leave home with your senses (senses)
This party is senseless (senseless)
Don't come here with your senses (senses)
This party is senseless (senseless)
Don't leave home with your senses (senses)
This party is senseless (senseless)
This party is senseless (senseless)

Listen
This party is senseless (senseless)
Don't come here with your senses (senses)
This party is senseless (senseless)
Don't leave home with your senses (senses)

Finito (Finito)
Taleen On Da Mix

Copyright © 2024 NaijaTracks. All rights reserved. Ver. 3 Best, Simple & Quick