Joeboy / Beginning
Details
Artist: Joeboy
Song title: Beginning
File type: Mp3 audio
info@naijatracks.com
Lyrics: Joeboy - Beginning
[Verse 1] Omo walai If them point gun to my head say make I deny you I go tell them sey lai lai No be lie I fit to spend all of my money on you (Oh no) Spend a couple couple milli on you (Yeah yeah) Give you loving till you say e don do (Ye ye) [Chorus] Special type of feeling that I feel when I'm with you O n du n Mo mi anytime wey I dey with you I want your heart and soul and your own body too I can't let you go [Post-Chorus] I'm beginning to begin to fall in love I'm beginning to begin to fall in love I'm beginning to begin to fall in love [Verse 2] This love no be ordinary thing You suppose to be one night fling But now I don dey catch feelings I dey vex when I see you with another person Oh no I no dey concentrate no more Make we felicitate jowo Hold me tight and rub on my head baby o Make I feel alright (Ye ye) Primis Player Placeholder [Chorus] Special type of feeling that I feel when I'm with you O n du n mo mi anytime wey I dey with you I want your heart and soul and your own body too I can’t let you go [Post-Chorus] I'm beginning to begin to fall in love I'm beginning to begin to fall in love I'm beginning to begin to fall in love [Outro] Ohema o as I dey call you make you answer (Fall in love o) As I dey call you make you answer As I dey call you make you I'm beginning to begin to fall in love Ohema o as I dey call you make you answer As I dey call you make you answer As I dey call you make you answer So whenever you hear this vibe I just want you to vibe with it 'Cause it's a banger Joeboy give them Joeboy give them Joe, Joe, Joeboy 'pon deck
Joeboy - Others Tracks