Joeboy / Blessings
Details
Artist: Joeboy
Song title: Blessings
File type: Mp3 audio
info@naijatracks.com
Lyrics: Joeboy - Blessings
Oh yea yea yea yea Oh I think I drink too much I'm on a blessings on blessings on blessings wey me I dey find Na blessings on blessings on blessings wey me I dey find So don't worry my brother my sister you go get your time Cause na blessings on blessings on blessings wey we all dey find Baba God abeg abeg o I don't want to carry last o Na why I dey pray and fast o Make my matter make e no go cast o Baba God abeg o I no want to carry last o Na why I dey pray and fast o Make my matter make e no go cast o yeah yeah yeah Because na blessings on blessings on blessings I dey find Na blessings on blessings on blessings wey me I dey find Jesu joor Answer me Make your blessings cover me I no say you dey see wetin I no see so Make you just dey protect and dey guide me Oluwa joor Answer me Make your blessings cover me I know say you dey see wetin I no see So make you just dey protect and dey guide me Because na blessings on blessings on blessings wey me I dey find Na blessings on blessings on blessings wey me I dey find So don't worry my brother my sister you go get your time Cause na blessings on blessings on blessings wey we all dey find O yo yo yo O yo yo yo yo yo O yo yo yo yo yo O yo yo yo O yo yo yo O yo yo yo yo yo O yo yo yo yo yo O yo yo yo Joe Joe Joeboy pon deck
Joeboy - Others Tracks