Details


Artist: Burna Boy

Song title: 20 10 10

File type: Mp3 audio

info@naijatracks.com

Share on:

Follow us:

Lyrics: Burna Boy - 20 10 10

Shey you never hear
About the things wey happen there
Abi your eye never clear
Mankind so wicked
Lets talk about my government
Open your mind and your ears
Wetin happen
Shey na jazz o
Make my people suffer suffer
All their nyanshes don dey open
Everything don scatter scatter

20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water ooo water runaway my eyes
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

The Chief of Staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo ijoba
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the deadbody disturb you for your dream

The money wey you thief yapa for your azza
You don turn our graduates to common beggars
All the book them go no matter
'Cause you no go get job if you no know godfather

The Chief of Staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the deadbody disturb you for your dream

20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water ooo water runaway my eyes
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

We give them many chances
Dem fail my people
And When we cry for justice
Them kill my people
Walahi all of you
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths
Wey die for tollgate

20th of October 2020

Burna Boy - Others Tracks


#Song
1Burna Boy - Anybody
2Burna Boy - On The Low
3Burna Boy - Dangote
4Burna Boy - Ye
5Larry Gaaga - Baba Nla Ft. Tuface, Burna Boy, DBanj
6Burna Boy - Gbona
7Burna Boy - Single Ft. Wizkid
8Larry Gaaga - Baba Nla Ft. Tuface, Burna Boy, Dbanj
9Burna Boy - Like To Party
10Skales - Temper (remix) Ft. Burna Boy
11Burna Boy - Abeg Abeg Ft. 2baba(tuface), Timaya
12DJ Spinall - Gba Gbe Ft. Burna Boy
13Burna Boy - Run My Race
14Zlatan - Gbeku Ft. Burna Boy
15Manifest - Tomorrow Ft. Burna Boy
16Burna Boy - Wetin Man Go Do
17Burna Boy Ft Damian Marley And Angelique Kidjo - Different
18Burna Boy - Money Play
192baba (Tuface) - We Must Groove Ft. Burna Boy
20Burna Boy - Odogwu
21Burna Boy - Hallelujah
22Burna Boy - Ja Are E
23Cynthia Morgan - Acting Bad Ft. Burnaboy
24Mr Eazi - Miss You Bad Ft. Burna Boy
25Burna Boy - Monsters You Made
26Burna Boy - Onyeka (baby)
27Burna Boy - 23
28Burna Boy - Wonderful
29Burna Boy - Way Too Big
30Burna Boy - 20 10 10
31Burna Boy - 23 (Video)
32Burna Boy - Kilometre Video
33Burna Boy - Question
34Angelique Kidjo-ft- Burna Boy - Do Yourself
35Black Sherif - Second Sermon (Remix) Ft. Burna Boy
36Burna Boy - Last Last
37Burna Boy - Feat. Ed Sheeran - For My Hand
38Burna Boy - Vanilla (official Video)
39Burna Boy - Ballon Dor Ft. Wizkid
40Burna Boy - Common Person
41Burna Boy - Alone
42Popcaan Ft Burna Boy - Aboboyaa
43Burna Boy - Sittin’ On Top Of The World
44Byron Messia X Burna Boy - Talibans II
45Burna Boy - Big 7
46Burna Boy Feat. Dave - Cheat On Me
47Burna Boy - City Boys
48Burna Boy Feat. RZA - 12 Jewels
49Burna Boy - City Boys
50Burna Boy - 23
51Phyno Feat. Burna Boy - Do I
Copyright © 2024 NaijaTracks. All rights reserved. Ver. 3 Best, Simple & Quick