Burna Boy / Ja Are E
Details
Artist: Burna Boy
Song title: Ja Are E
File type: Mp3 audio
info@naijatracks.com
Lyrics: Burna Boy - Ja Are E
ko jupa, ko jupa (Eheee) ko jupa, ko jupa (Eheee) ko jupa, ko jupa (ahh) (Eheee) ko jupa, ko jupa (ahh) Your body go rest o Papa tell pikin o Your body go rest o Your body go rest o Dem come go confess o Your head go correct o You nah go forget o Shey you get the concept Dem no dey tell person Ja ara, ja ara You go learn your own lesson Ja ara, ja ara Everybody keep on searching Ja ara, ja ara For miraculous blessings Ja ara, ja ara, ja ara You go bow for Lagos oh, ja ara If you no know yourself you go lost o Ja ara, ja ara If you get money you be bros o Ja ara, ja ara Omo nobody holy no apostle Ja ara, ja ara Your body go rest o (kuro nbe) Papa tell pikin o Your body go rest o Your body go rest o Dem come go confess o Your head go correct o You nah go forget o Shey you get the concept Dem go tell you, watch out when you go Watch out, pon the road Watch out for dem hyenas Watch out, when you go Watch out, pon the road Watch out Look around in all the places you go to Stand your ground and stay outstanding like Ogun Watch your back and just do what you supposed to Take care of family and people you are close to Dem no dey tell person Ja ara, ja ara You go learn your own lesson Ja ara, ja ara Everybody keep on searching Ja ara, ja ara For miraculous blessings Ja ara, ja ara, ja ara You go bow for Lagos oh, ja ara If you no know yourself you go lost o Ja ara, ja ara If you get money you be bros o Ja ara, ja ara Omo nobody holy no apostle Ja ara, ja ara Your body go rest oh (kuro nbe) Papa tell pikin o Your body go rest o Your body go rest o Dem come go confess o Your head go correct o You nah go forget o Shey you get the concept o Dem go tell you, watch out when you go Watch out, pon the road Watch out for dem hyenas Watch out, when you go Watch out, pon the road Watch out Dem go tell you, watch out when you go Watch out, pon the road Watch out for dem hyenas Watch out, when you go Watch out, pon the road Watch out ko jupa, ko jupa (Eheee) ko jupa, ko jupa (Eheee) ko jupa, ko jupa (ahh) (Eheee) ko jupa, ko jupa (ahh) Ko jupa, ko jupa
Burna Boy - Others Tracks