Burna Boy / Way Too Big
Details
Artist: Burna Boy
Song title: Way Too Big
File type: Mp3 audio & Video
info@naijatracks.com
Lyrics: Burna Boy - Way Too Big
I dey tell you my guy, you know my style E no be Jazz, them dey sell am for eBay If you say you get mind and you wanna try You go go die, iberibe It's been a landslide for a long time But them no wan believe me All of una combine, shey you wan try Oya do am, if e easy Who bad enough? Who do it like me? Make una phone my cellular (wait) Your back and your spinal cord e go break If you carry my weight Because I'm way too big Way too big to be fucking with you To be fucking with you, mmh Because I'm way too smart Way too smart to be falling in your trap Fucking with you, mmh 'Cause I'm way too cool Way too cool to be losing my cool (Oluwaburna) Truly, truly I bring the thunder like Muri They say I'm on drugs, ti mi o mu ri But everything dem talk still no dey do me Them say na because me I be skuri Before my life changed I lived in a movie Used to roll with the shank just like Julie Still Popcaan 'cause I'm unruly Beat my case 'cause of hung jury Took my place as the shine shine bobo of The Nigerian music Because I'm way too big Way too big to be fucking with you To be fucking with you, mmh Because I'm way too smart Way too smart to be falling in your trap Fucking with you, mmh 'Cause I'm way too cool Way too cool to be losing my cool Na your problem I done tell say na your problem You just mad because I'm poppin' Na your problem Say, na your problem I done tell say na your problem You just mad because I'm poppin' Na your problem I dey tell you my guy, you know my style E no be Jazz, them dey sell am for eBay If you say you get mind and you wanna try You go go die, iberibe It's been a landslide for a long time But them no wan believe me All of una combine, shey you wan try Oya do am, if e easy
Burna Boy - Others Tracks