Burna Boy / Anybody
Details
Artist: Burna Boy
Song title: Anybody
File type: Mp3 audio
info@naijatracks.com
Lyrics: Burna Boy - Anybody
Ahh, ahh Gbese Ahh, ahh I don' charge my energy, I no get time for no enemy Tori pe won le tomi Nothing wey person never see Omo nothing wey person never see Forget, I say fashi Very soon expecting Je kawon padi eh jen be I dey kaku dey gbese Jejeli jeje jeje I been dey answer them yes sir Now na me dem dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though unuh know say I special Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Nack am something, ahh Nack am something To ba ta fele, fele Nack am something You won chop where you never work Shey na because me sef I never talk I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon I sha know say the time go come Omo I know say the time go come Wey you no go fit lie no more Omo omo, life na turn by turn Whether you like or not To ba ginger me, gbeskele go burst Ki gbe , je kan gbo oh Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Nack am something, ahh Nack am something To ba ta fele, fele Nack am something Money soon expected Je kawon padi e jen be I dey kaku dey gbese Jejeli jeje jeje I been dey answer them yes sir Now na me dem dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though una know say I special Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Nack am something, ahh Nack am something To ba ta fele, fele Nack am something Gbese Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Burna Boy - Others Tracks